Ma-Mavin
Eh Eh… Eh Eh
Korede Bello… Don Jazzy Again Oo
Omo Olope… Mega Superstar Oo, O Nah nah

Verse 1
I Don Get Alert… Godwin
And I Don Pay My Rent… Godwin
Dem Be Wan Fall My Hand But… Godwin
Dem Be Wan Kill My Joy But… Godwin
I Say Anything Dem Do Na Godwin Oh,

Chorus
Na Godwin Oh, Na God Win Oh
Anything Dem Do Na God Win Oh, Na God Win Oh, Na God Win Oh

Verse2
I Don Change My Name To Godwin
And Omo I Don Buy Motor… Godwin
Dem Say My Market No Go Sell But Godwin
And Dem Be Say Ino Go Blow But Godwin (Dem My Brother)
Make Them Try Their Luck…

Chorus
My God win o, My God Win Oh, My Lord Win Oh
Anything Dem Do Na God Win Oh, Na God Win Oh, Na God Win Oh

Verse3
As You Don Pass Exam Na God Win (Ehn Ehn)
And Dem Be Say Uno Go Pass but Godwin (Ehn Ehn)
You Wake Up See Today Lasan Na Gowin (Ah Ah)
Robbers Dey Rob Dem No See You (Brother)
Dem No See You My Sister
Oyah Bellovers

Chorus
Na Godwin O, Na God Win o, Na
God Win O (Godwin Godwin)
Anything I Do Na God Win Oh, Na God Go Win Oh, Na God Win Oh

Verse4
As Na Your Wedding Day, Na Godwin
And E Don Tay Wey U Dey Find But Godwin (ehen)
See We Go Pop Champaign Today Godwin (Ah Ah)
And We Go Dey Dance Dance Cause Godwin O (elelele)
Anything You Win Na Godwin
And If You Win Election My Brother Godwin
Like If You Win The Contract My Friend nah Godwin
And If You Check The Countdown My Brother Godwin
And If Your Market Sellelelelele

Chorus
Na Godwin O, Na God Win o, Na God win o
Anything I Do Na God Win Oh, Na God Win Oh, Na God Win Oh
Why You No Go Dance Na God win O,  Na God Win o, Na God Win O
Anything Dem Do Na God Win Oh, Na God  Win Oh, Na God Win Oh
GODWIN